

Moses Bliss – You are great Mp3 Download
Moses Bliss’s song “You Are Great” is a beautiful anthem of praise, highlighting the awe-inspiring and wonderful nature of God. The lyrics serve as a reminder of His greatness, inspiring listeners to worship Him wholeheartedly. With its uplifting music, this song is a joyful celebration of God’s greatness.
Click on the download link below to download You are great by Moses Bliss
See lyrics below of You Are great below
Start
You give me wings
Now I’m up in the air As I dey plant You dey give me the rain If no be You Tell me where I for dey Baba I thank You Dem for don laugh me No be today Ebenezer
You dey shower Your grace Na Your light Wey dey show me the way Baba I thank You
Lord You are great
You are greatly to be praised Cos e dey happen as You talk am Baba I thank You Lord You are great You are greatly to be praised Cos e dey happen as You talk am Baba I thank YouJehovah Bu Onyeoma
Na You be my agidigba Cos e dey happen as You talk am Baba I thank You Jehovah Bu Onyeoma Na You be my agidigba Cos e dey happen as You talk am Baba I thank YouMe no fit deny oh
All of my blessings na divine oh When I look around oh All I see na Your hand ohOh my Daddy oh
When e sour You dey make am sweet oh This Your grace oh E loud oh
E dey speak for me oh
Your grace dey overflow
From my head down to my toes Bianule bianule Ifechukwu ne me oh Your love is ever sure I will let the whole world know Chineke Chineke Na You I dey followLord You are great
You are greatly to be praised Cos e dey happen as You talk am Baba I thank You
Lord You are great You are greatly to be praised Cos e dey happen as You talk am Baba I thank You
Jehovah Bu Onyeoma
Na You be my agidigba Cos e dey happen as You talk am Baba I thank You Jehovah Bu Onyeoma Na You be my agidigba Cos e dey happen as You talk am Baba I thank YouBaba no dey delay
If I call am na cha cha cha Everything na confirm E no get hand for yama yama I can’t explain the wonders Of Your presence in my life Na only You be God
I know wey nor go fit to lie Ojumegbo Judah I troway salama Onyenememma I’ll praise You forever
When you check am you go know
Who the blessings dey follow From the northside to the southside See na Jesus we dey showLord You are great
You are greatly to be praised Cos e dey happen as You talk am Baba I thank You Lord You are great You are greatly to be praised Cos e dey happen as You talk am Baba I thank You
Jehovah Bu Onyeoma
Na You be my agidigba Cos e dey happen as You talk am Baba I thank You
Jehovah Bu Onyeoma Na You be my agidigba Cos e dey happen as You talk am Baba I thank You
End